Its the Prince of Anambra
Ransom got that sauce in it
Room ah room ah come to my room ah
Baby you can stay oh come to my room ah
Baby I no play oh come to my room ah
Room ah room ah come to my room ah
All I can do for my woman woman
And I fit to look at you my woman hmm
All I can do for my woman woman
And I fit to look at you my woman hmmmm
No go fit to lose my woman
Ever since I knew her baby you go be my human
And nobody fit to come and take you way
You be the one I run to ooo
She say she wan come for my room
She say she wan come for my room
Beautiful gyel tell me where I begin o
And she talk say she wan born my pikin o
Likey the way wey she looking at me o
All I can do for my woman woman
And I fit to look at you my woman hmmmm
All I can do for my woman woman
And I fit to look at you my woman hmm
Room ah room ah come to my room ah
Baby you can stay oh come to my room ah
Baby I no play oh come to my room ah
Room ah room ah come to my room ah
Room ah room ah come to my room ah
Baby you can stay oh come to my room ah
Baby I no play oh come to my room ah
Room ah room ah come to my room ah
No give you long story hmm
Make you go follow me hmm
Hmm I loving the way that you are hmm
See I go love you for real
I be your Superman you be the star
All I can do for my woman woman
And I fit to look at you my woman hmmmm
Make me lose e my mind and my head o
See the craze wey you fall for my head o
Sing you melody send many letters
Make e lose e my mind and my brain o
Julie Julie see Juliet ah ahhh
Room ah room ah come to my room ah
Baby you can stay oh come to my room ah
Baby I no play oh come to my room ah
Room ah room ah come to my room ah
Room ah room ah come to my room ah
Baby you can stay oh come to my room ah
Baby I no play oh come to my room ah
Room ah room ah come to my room ah
All I can do for my woman woman
And I fit to look at you my woman hmm
All I can do for my woman woman
And I fit to look at you my woman hmm