I know you well (carry go)
I know you well (I know you well)
Come be my girl (come be mine)
I know you well (I know you)
My body for your body, bring energy
You know say when I come you go follow me
What goes up must be surly falling down (falling down)
Come and dance to my beddo
You know say girl I want you
She go kill your moral (dead)
Bring you down like a lift (ding)
I don't like how we dealing now
You don't like how we dealing now
I don't like how you feeling now
You don't like how you feeling now
I don't like how we dealing now
You don't like how we dealing now
You know, you the, only baby, I get, for here
You know when they no dey, I dey for you
You know say I go dey, I dey for you
You know when they no dey, I dey for you
I know you well (carry go)
I know you well (I know you well)
Come be my girl (come be mine)
I know you well (I know you)
I get many many disciples
Your dada for example (example)
Come and dance to my beddo
You know say girl I want you
She go kill your moral (dead)
Bring you down like a lift (ding)
I don't like how we dealing now
You don't like how we dealing now
I don't like how you feeling now
You don't like how you feeling now
I don't like how we dealing now
You don't like how we dealing now
You know, you the, only baby, I get, for here
You know when they no dey, I dey for you
You know say I go dey, I dey for you
You know when they no dey, I dey for you