LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Hero

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Call me Roy

Let me be your Hero (Liquor for The Soul, Stereo)
Let me be your Hero
Roy on this one,

Girl, you know your body just Dey high me
Come let me take you go see my mommy
Girl, you know you are the one for me
Follow me go girl no time for flaunting

So
Let me be your hero (8ce)

Let me be your hero
let me be your hero
take you down to Dubai
Paris spend the euros
baby girl I love you
baby any weather
I just want you to know I love you
to the moon and back
Chinasa sho ma come over
ko gba doggy style
emi bulldozer
let me be your police
haters dem go collect o
coming back from Paris
fly you down to Soweto

Girl, you know your body just dey high me
Come let me take you go see my mommy
Girl, you know you are the one for me
Follow me go girl no time for flaunting

So
Let me be your hero (8ce)

Wa je ka soro
Ma mu mi wo koro
won ni mo ti di bolo
mi o care bi won sooro
you dey drive me crazy
I dey see you chasing
Omo see your casing
ti awon boys n ke si
emi ni kan fe esi
se mo le gbe eru yii
ma try best mi
I Dey appreciate
the way you demonstrate
your figure 8
in my emirate
lo n mu mi gyrate
I Dey kolo for your backside
take you to the pool side
show you love of mankind
treat you like a baby
take you to my mommy
you know I'm not joking
if you be gin I'll keep on sipping

Girl, you know your body just dey high me
Come let me take you go see my mommy
Girl, you know you are the one for me
Follow me go girl no time for flaunting

So
Let me be your hero (8ce)

Let me be your hero o

Liquor for the soul
Stereo

Call me Roy

WRITERS

ADEDAYO ADEGOKE, KOLEOSHO ROKEEB OLORUNJUWONLO

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual