LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

No love in lagos

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
No love in lagos
Yeah Yeah
We dey giv them wahala
How many insiders
How many people wey don break your heart
How many backsliders
How many guys don chook you knife for back
You are feeling suicidal
How many people way don fall your hand
You don see shege for this world
Oh no no no
Baby you don't deserve the way wey them dey do you
You don't deserve
Baby you don't deserve the way wey they don do you baby
You don't deserve
See I go take care of you
And I go dey there for you baby
But you suppose to know say
Dem no dey find love for Lagos
If you find love for lagos
Just know say
Na only 3 of us remain
Dem no dey find love for lagos
If you find love for Lagos
Just know say
Na only 3 of us remain
La la la la la la la la la la la la la la
No love no love no love no love
I try i tried
You try
Take time, dem go mess with your mind for lagos
See wetin them go do you
Dem go fool you
Dem go use you
Baby you don't deserve the way wey them dey do you
you don't deserve
Baby you don't deserve the way wey they don do you baby
You don't deserve
See I go take care of you
And I go dey there for you baby
But you suppose to know say
Dem no dey find love for lagos
If you find love for lagos
Just know say
Na only 3 of us remain
Dem no dey find love for lagos
If you find love for lagos
Just know say
Na only 3 of us remain
Yeah yeah
Yeah yeah
Yeah yeah

WRITERS

Kigoy Paluku

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence