I call her my Rainbow Girl because
She paint my life with beautiful colors
She be wife material and To be honest this her type e no Dey for lace
Jokes aside anytime she Dey smile Na Heaven me I dey see for her face
Beautiful blessed child with the kind of voice Wey go fit cure mad man craze
The land lady of my heart I no Dey give rent so no one can take her place
Like Virgin pussy I swear this girl tight
To get her type omo you Gats pay tithe tight
She Dey high me like who Dey drag tie
I Dey miss her bad like person Wey don die
I go add lil frosh for her but I no go box her
She Dey blow my mind but she no be boxer
I love her like a hunter adore a bull
Girl Na you say Na you Wey Dey burst up my head
She Dey shine so bright mehn I just can't tell
She's the queen of my heart see the crown on her head
Baby girl my love for you pass love portion
If you be land I want the whole portion
Na you be the drum Wey Dey make my heart beat
Always you Dey give me joy like comedy skit
You're My favorite movie I wanna watch you on repeat
Damn you hot pass bottomest pit
I go pamper you like infant ah Dey one pet sleep
Anybody Wey go fuck with you Na 6 feet
You're my heart in human form
Like pikin Wey Dey go school you're my uniform
The switch Wey Dey turn me on baby you be like porn
Everyday you just Dey enter my eyes like Sunrays from the sun
You're my heart in human form
Like pikin Wey Dey go school you're my uniform
The switch Wey Dey turn me on baby you be like porn
Everyday you just Dey enter my eyes like Sunrays from the sun
Girl Na you say Na you Wey Dey burst up my head
She Dey shine so bright mehn I just can't tell
She's the queen of my heart see the crown on her head
Look at the sky and see how beautiful you've made it, my baby
Yeah Rainbow Girl I love you beyond IG pictures
And I miss you everyday when I look into those pictures
You're gone now but you still lives in my heart babe
And my bro Veezy Jay Mehn
Baby you're the rainbow to my life