LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Believe

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ah ah ah
Ah eh eh eh
Ah ah ah ah eh ah
RS
So much story o so much pains
Tala fe so fun o tiko ni ki gbe
Sheybi nah work you dey work e don dey tey
No God go run am, ye, ohun lo leshey
E go do am for you, ye, so tey o
Oma shey lashepe
No relay masun le
Eh eh ah ah
Oma da é loun eh
Oma dawa loun eh
Gbogbo ishoro igbayen lomasarey gbagbe
No doubt at all hustle go pay
You go dance tire tire
You no be shmurda eh
But you go shout higher higher
Odun losopin oo baba re re
We dey grind no be today o awa Omo rere
Make them no question our grind o
Sha nu fun wa
Maje kó shey ye ye wa o baba re re
No matter how e be i go still run the race mo ma tera mó
Shey you see this way, wey them say e hard, Mo ma gba bé mo de ma Kanra mó
Forget fugazi
Don't just be lazy
Weytin go be go be eh
And no be say I too sabi
Moti shé but o dari jimi
Jowo, wa jekaye yémi
Ki ota ma wo loyomi
I stand with God ota o yomi
Make i get plenty money
Buy ferrari
Drive bugatti
Rock versace
Spend the money
Rock gucci
Ko ma jaiye ló
Eh eh ah eh eh
Oma da é loun eh
Oma Dawa loun eh
Gbogbo ishoro igbayen lomasarey gbagbe
No doubt at all hustle go pay
You go dance tire tire
You no be shmurda eh
But you go shout higher higher
Odun losopin oo Baba re re
We dey grind no be today o awa omo rere
Make them no ouestion our grind o, sha nu fun wa, maje kó shey ye ye wa o baba re re
So much story o so much pains
Tala fe so fun o tiko nhi ki gbe
Sheybi nah work you Dey work and e don dey tey
No God go run am, ye, ohun lo leshey

WRITERS

sunmoni stephen

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion