I didnt know what love was
Until i set my eyes on you girl
And now wey i don fall in love
I go fit do anything for you girl
And me and you we go gum body
For your love i go spray money
You dey shark me like pami
Girl you dey shark me like pami
And me and you we go dey for life
And i go take you paradise
I love you girl o no be lie
I wanna be there for you all my life
I love you girl o no be lie
I wanna take care of you all my life
Girl i go make you mine make you mine
And we go dey for life dey for life
Girl i go make you mine make you mine
And we go dey for life dey for life
This love dey scatter my brain
If you leave me yawa go dey
This feelings no be play play
If you go now where i go dey
I love you girl o no be lie
I wanna be there for you all my life
I love you girl o no be lie
I wanna take care of you all my life
Girl i go make you mine make you mine
And we go dey for life dey for life
Girl i go make you mine make you mine
And we go dey for life dey for life
This love dey scatter my brain
If you leave me yawa go dey
This feelings no be play play
If you go now where i go dey