Dem no know what’s up o o
Something is killing me slowly
And I’m feeling so lonely
Now I’m looking up to God o
Paid my tithe I paid my dues
See distractions everywhere
I get plenty so many things that I really wan complain to you
See those people wey dey try to bring confusion in our brotherhood eh
Baba bless my family bless my enemies
That’s why me tell them say
You promise I’ll never be lonely
You go dey there beside me
You promise I’ll never be lonely
Say you go dey there beside me
But they no know what’s up ooh at all o
Na Im wey dey put man on top ooh
I’m down on my knees everyday
I pray to God I beg am say Make nobody fall oh
Cause now everything come dey change
E be like say na devil abi na person wey dem curse oh
Send your power with the fire fire
Strike them down them go tire tire
Show dem say You be God oh Baba God oh
I get e plenty so many things uh uh uh
That I really want complain to you
See those people wey dey try To bring confusion in our brotherhood eh o my God
Baba bless my family ahn ahn bless my enemies ye e ee
Bless everybody together we be smiling
That’s why me tell them say
You promise I’ll never be lonely
You go dey there beside me
Me tell dem say Chizoba Chizoba Chizoba
You promise I’ll never be lonely
Say you go dey there beside me
I get e plenty so many things uh uh uh
That I really want complain to you
See those people wey dem try to bring confusion in a brother hood eh
Baba bless my family bless my enemies uh uh uh
Make you bless everybody together we be smiling
That’s why me tell them say
Chizoba Chizoba Chizoba oh no
You promise I’ll never be lonely you promise you promise
You go dey there beside me
Chizoba Chizoba Chizoba Chimo
You promise I’ll never be lonely
Say you go dey there beside me