Minimini soji girl your body bad make me soji soji
E your body bad make me soji soji
Minimini soji Girl your body bad make me soji soji oh oh wohu oh yea
E getti one thing I Dey see for your body o
Say I Dey manya baby I Dey craze for your body o
Me and the boys on Check we go mend your body o
Say we go drop dem bars wey go make dem Soji o
Woh wohu wohu wohu woh yeh
Say u be Pinur Pinur wey Dey make dem Soji o
Hmm baby oh hmm oh baby oh
Me I go buy you everything baby no go worry o
Wohu wohu wohu oh wohu oh yeah
Make you no go carry matter wey weigh for head
Make you no go carry matter wey weigh for head
I just wonna roll wi ma lady
Sort the bills on a daily
Pick up on a Rolls on a Friday
Make we chill on a boat on a sunday
I just wonna roll wi ma lady
Sort the bills on a daily
Pick up on a Rolls on a Friday
Make we chill on a boat on a sunday
Say you be Pinur Pinur wey Dey make dey Soji o
Hmm baby oh hmm oh baby oh
Me I go buy you everything baby no go worry o
Wohu wohu wohu oh wohu oh yeah
Minimini soji, girl your body bad make me soji soji
E ur body bad make me soji soji
Minimini soji, girl your body bad make me soji soji
E your body bad make me soji soji
Make you no go carry matter wey weigh for head
Make you no go carry matter wey weigh for head