LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Pretty Lady Remix

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Mini mini mini Soji
Girl your body bad make me Soji Soji mini mini mini body oh
E your body bad make me Soji Soji oh, Mini mini mini Soji
Girl your body bad make me Soji Soji oh wohu woh yea

Wetin you Dey do for the corner You suppose to Dey with my crew
Your body Gbona like the burner Omoge mi want to make you my boo
See i be badman i be born again Hold mi hand you no go fall again
Bad energy stay far away And if you look inna mi eyes ya nuh say para dey
Give me a moment let me ask her, do you like it at the bar?
Have you been to a disco? Shey you no know say you be star?
Say she never seen a Rasta But she likes to light my cigar
Mama no Dey do aristo, Bend am for the back seat of the car

Pretty you pretty lady
Make you no go carry matter wey weigh for head Pretty lady lady
Pretty you pretty lady
Say Make you no go carry matter wey weigh for head Pretty yea yea yea yea yea

I just wonna roll wi ma lady, sort the bills on a daily
Pick up on a rolls on a Friday, make we chill on a boat on a Sunday
Say I just wanna roll wi ma lady, sort the bills on a daily
Pick up on a rolls on a Friday, make we chill on a boat on a Sunday

Hmm oh baby oh
Hmm Say you be pinur pinur wey Dey make them Soji o
Hmm baby oh hmm oh baby oh
Me I go buy you everything baby no go worry oh
wohu woh woh woh woh yea

Mini mini mini Soji
Girl your body bad make me Soji Soji mini mini mini body oh
e you body bad make me Soji Soji
Mini mini mini Soji
Girl your body bad make me Soji Soji mini mini mini body oh
E you body bad make me Soji Soji

Pretty you pretty lady
Make you no go carry matter wey weigh for head Pretty lady lady
Pretty you pretty lady
say make you no go carry matter wey weigh for head
yea yea yea yea yea

WRITERS

Chuks Ejime

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual