I wake up and I still be upcoming
All my hard work when will God turn it for me
When will the world notice me
I pray to God to bless my way
Shona mi o ma Jen fese ko
I don Dey hustle since day one
I work hard me I no go stop
I don Dey hustle since day one
I know sey ye my time go come
Fire wey Dey burn burn burn
Mama told me boy you be king
Don't be worried about these things
Everything wey Dey happen get reason
See sometimes I feel pain and I still smile
Deep down and I don't know why
Lemme hear somebody say (Oh oh oh)
Lift your voice and sing (Oh oh oh)
Let me hear you (Oh oh oh)
Fire wey Dey burn burn burn