This kind of thing you can never see
But them never see anything anything
And we killing the everything
The money we just dey dash on, dance on
Number one to ten on the top ten
We be running the countdown
Money over everything right now
Ogini I pull up in the Lamboghini
All the guys them wan be me
All the girls them wan see me
Like the president them wan see me
Them ro your body dey calling me
Na me dey cause your madness
I dey kill everything no amnesty
No be play play I dey spend money for everywhere
I dey even breathe money like say na air
Abi your name na Genevive comot for here
Yarn the thing wey you dey talk make we here
I spemd money like it's nothing
When big things popping lil things stopping
I might even take your girlfriend shopping
At the end of the day she's in my bedroom twerking
I'm living that reckless life
A million naira go neck next life
If balling is wrong then I can't do right
Everything I do fresh wey dey dey all night
I said yes when dey told me no
Now them dey pay a lot of bills just to see me show
Anything I like I buy but na them go pay
The only competition I have na Dangote
Patoranking royal highness
Wizzypro beats causing madness
Patoranking royal highness
Wizzypro beats causing madness yeah
All the girl demma run come
Up on the dance floor the thing demma want some
Roll it upon me Nike and me Sean John
All of dem say ma see me demma want some
Roll me rock up the sex and demma wan done
Patoranking you know say the vibe can done
Burst up the place and we just wan come
Say are you in on my friend
Eh all of dem na my friend
That's why we sitting down everyday we just dey high eh
When me sing Alubarika no more short nicka
Shout out to my old and me new nicka
Once again demma masking play it dramatical
In case you don't know this is another Wizzy Production
Yeah Runtown Skales Patoranking
Patrick Ellis I sight you
They don't know say we both shutting things tone from tone to tone
Wizzypro beats we really recognise you