I don't know what you did to Me
Tell me what I'm not just doing Right yeah

Bring your back make it clap Like a bombastic
Baby Jo baby Jo baby jogodo
Make it fast me I no wan dey Slogodo
Who be that way dey look me Like okpolo
Shemi gan inu mi baby ogbono
This your back e be like e be My color
This your loving dey make man Dey jogodo
No dey waste time make I no Go slogodo
I be commodore shawty say
Omotena whine she dey go low
Party for the night no do solo
Anywhere you go we go follow
Konakata konakata this your Back want to make a man to go Gagaga

No dey do like you be cele oo
Now I dey hear she get belle o
Shawty don't go we go dey Follow
Anywhere you go you be my Motto
Anytime i call you be at home o