Fall out one one to the kpa
Call your boss call your men
I no come here to dey cap
Make we serve them diss track
Who be that jew who be that o
Wey dey lap my cabal like a militant o
Who be that jew who be that o
Wey dey lap my cabal like a militant o
Vladamir make move we no dey rant
Clean Job to the core bad man we no dey cast
Everybody go collect no be say we don start
Kpa kpa koro ba dem dey call am big gun