LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Damiloun Acoustic

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Chineke idinma
Hallelujah Hosanna
Chineke idinma
Ki’omo numi malo gbami lowun

Baba blessings e no Dey finish
E plenty plenty he no let them see me finish oo
Everywhere I go he cover me Blessings follow me
He no let them see me finish
Baba damiloun damiloun
Ki’omo numi malo gbami lowun
baba damiloun damiloun
Ki’omo numi malo gbami lowun
Chineke Idima
Hallelujah hosanna
Chineke idinma
Hallelujah hosanna
Ki’omo numi malo gbami lowun

Baba jeko jorawon
Ki red and black ko koranwon
Emi gon fera Benzima
Make I get goals like Benzema
So Tell me who no sabi good life
Nobody wey no sabi how to chop life
Abanise bamise
Ki’emi ri ona gbe gba

Baba blessings e no Dey finish
E plenty plenty he no let them see me finish oo
Everywhere I go he cover me Blessings follow me
He no let them see me finish
Baba damiloun damiloun
Ki’omo numi malo gbami lowun
baba damiloun damiloun
Ki’omo numi malo gbami lowun
baba damiloun damiloun
Ki’omo numi malo gbami lowun

Mmmm Sweet Melody

WRITERS

Shittu Gbotie

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion