Na you wey I won marry ha
When you dey me I no worry ha
Thank God you come my way
And i will be on my way Ha
No time to shalaye, kalo mo awon ebi e
Nkem nkem be my bebebe bebebe
Nkem nkem be my bebebe bebebe
Nkem nkem be my Bebebe bebebe
Na you wey i won marry ha
When you dey me i no worry ha
You no need to work for me
I go dey pay you salary ha
Make i give you chop heey
Make i put am for your body wotowoto
Make i give you tatata tata
Make i put am for your body wotowoto
I stay with you when ever
I found home in your heart
No time to shalaye, kalo mo awon ebi e
Nkem nkem be my bebebe bebebe
Nkem nkem be my bebebe bebebe
Nkem nkem be my bebebe bebebe
Na you wey i won marry ha
When you dey me i no worry ha
You no need to work for me
I go dey pay you salary ha
Make i give you chop heey
Make i put am for your body wotowoto
Make i give you tatata tata
Make i put am for your body wotowoto
Make i give you chop, Heey
Make i put am for your body, wotowoto
You no need to work for me
I go dey pay you salary ha