LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Trabaye

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Carry me fly
Gbe mi fo lailo flight oo
Wowoo owuwo oo
Wowowo owuwo o oo
Sex in the morning
Girl we can do it in Pretoria
I want to feel your loving
More loving more loving
Me i no go ever chop your face
Me i no won look uche face
Anytime me walk down your way
E dey do me like make I enter your place
This kind love oo eew
O ja mi laraje o
Baby no do me pepper o
I just won do you jeje o
This kind love oo
O ja mi laraje o
No do me pepper o
Do me jeje oo

Een een gbemi trabaye
Haaaaha gbemi trabaye
Carry me go far o lo far oo gbemi trabaye
Hmm omo oloja gbemi trabaye

You give me peace of mind
Tinba ri ariwo i no fit survive
Baby shey tiwa
Farabale no dey palantia
Carry me fly gbemi fo lai lo flight o
You already know
Mr dealer man is my nigga man
Jaiye foreign local
Me and baby lavida loca
Oya oya burst coda
Na you high pass i'm not sentimental
This kind love oo
O ja mi laraje o
No do me pepper o
Do me jeje oo

Carry me trabayeee gbemi trabaye
Haaaaha gbemi trabaye
Carry me go far o lo far oo gbemi trabaye
Hmm omo oloja gbemi trabaye

WRITERS

Shittu Gbotie

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity