Fafa, fafa, fafa, how many times did I call you
See me I tell you I love you
I tell you I love you again and again
Now baby girl its time to show you (yeah)
Like Davido na me go give you fia
Swear say girl my love no go retire
You be the one I want, my heart desire (baby)
Like Davido na me go give you fia
Swear say girl my love no go retire
You be the one I want, my heart desire (oh baby da da da da da)
See me I go tell you again and again
Say my love for you girl is till the end (yeah)
See me I go tell you again and again
Say I start dey love you girl no be today
Like Davido na me go give you fia
Swear say girl my love no go retire
You be the one I want, my heart desire (baby)
Like Davido na me go give you fia
Swear say girl my love no go retire
You be the one I want, my heart desire (oh baby da da da da da)
Fine fine girl, mefeeli dred
Mechecke ne style, mefeeli ne steps
Ekon dema me liki me cool
Girl you got me acting like a fool
Fine fine girl, mefeeli dred
Mechecke ne style, mefeeli ne steps
Ekon dema me liki me cool,
Girl you got me falling falling falling
Baby I love you, (my baby)
My baby I love you, (my baby
My baby I love you, (my baby, my baby, my baby)
(Medo medo medo medo medo wo oo)