How many times will i have to tell you girl say na you i want(i want)
I told you before that i wanna be with you
I told you before that i wanna go far with you girl
See what I'm feeling for you girl is awakening in my soul
And i hope say u go be my own
Shay you go vibe to my gbedu ah! Oleku
One plus one na me and you
Would you give your heart to me?
Shèy ó mope óma bad tin ba ri êh ninu Short gown
This love of a thing started during lockdown
Kajo ma rockdown(rockdown yeah yeah)
Things i have to tell u girl
Ma fimi kpa(omo ma fimi kpa)
Shay you go dy for me! Shay you go dy for me?
You be my melody(you be my melody)
Shay you go dy for me! Shay you go dy for me?
You be my melody(you be my melody)
Shay you go dy for me! Shay you go dy?
When i dy for you(when i dy for you)
You be my melody(you be my melody)
Shay you go dy for me! Shay you go dy for me?
When i dy for you(when i dy for you)
You be my melody(you be my melody)