Oni T bobo,she say K bobo
Iwolomo nkan ton go through o
Gbogbo lala kukue iwolomona
Started from the ghetto I be young boy
But on my way up I gotta lose choice
I be hood boy wey Dey come with full force
You never knew us na why you threw stunt
Them go fuck you up and make you feel like
You the reason why you losing good love
But I Dey look up and am too sure
E be like education na full course
Them no fit to yarn my story
Wey I don Dey sing for the studio
Gotta lot of dreams in my head
So I gotta talk to myself say me I gats win o
I no fit to talk all the things wey I don see
Giving them nonstop mans not dulling
Call the photographer make them snap me
Make them snap me oh yeah
Tell the person wey get life
Say it's not over make e no drink to stupor
You only wait when you see the symbol
Lati ghetto yen gan motinbo
Pull up in a convoy setting have been steady
Popping bottles on a weekend
Say where I Dey go I go reach there
Odi Dan Dan it's all love
Monkey no fine but him mama like am
Nkan tiosheleri kosini naija
And as e no Kpayin you no try am next time
Monkey no fine but him mama like am
Nkan tiosheleri kosini naija
And as e no Kpayin you no try am next time
Monkey no fine but him mama like am
Nkan tiosheleri kosini naija
And as e no Kpayin you no try am next time
Monkey no fine but him mama like am
Nkan tiosheleri kosini naija
And as e no Kpayin you no try am next time
Tell the person wey get life
Say it's not over make e no drink to stupor
You only wait when you see the symbol
Lati ghetto yen gan motinbo
Pull up in a convoy setting have been steady
Popping bottles on a weekend
Say where I Dey go I go reach there
Odi Dan Dan it's all love
Shebi them say wahala e be like bicycle
So my brother it's either you win or tanbolo
Tobadele bami ki awon Jogbo