LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Toronto

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Shawty matter na polongo
Oh oh oh
Say na me she go follow go
Kilagbe kilajuju
Bo Shen gbona nimofe malo jekolo tutu
Na wetin she tell me say she no let me go
Me lotuwa lungun
Shey lon shomi lori Facebook
See her comments for my IG
Omomi kosewu me I no know again
I just wan dey my dey
Shofi shori meja ni
Kilode gan shofepami
Iru adura yi won kin shami
Tin ba fotan shoma shami
Dakun jor dakun jor
Ofeyin simi oni snap picture
For this your love I no wan feature
Oya wabilo wabilo
Shawty matter na polongo oh oh oh
Say na me she go follow go oh oh
From lagos to Toronto ah yeh morogo
Shawty matter na polongo
Say na me she go follow go
From lagos to Toronto ah yeh morogo
Shawty matter na polongo oh oh oh
Say na me she go follow go oh oh
From lagos to Toronto ah yeh morogo
Shawty matter na polongo
Say na me she go follow go
From lagos to Toronto ah yeh morogo
Shawty matter na polongo oh oh oh
Say na me she go follow go oh oh
From lagos to Toronto ah yeh morogo
Hello me I get girls for my Instagram
Wey dey make me mellow
Hundred shawties on my left side
Omo ele to bad to carry
Girl make we fly abu dabi
You know say insurance cover you
Insurance cover girl you taking over me
Kanipe olomi ogbemi ni goal goal baby shoda
Instagram baddie she wan take picture
Take me a picture Kodak
Idi lorotoyiii hmmm idi okacha
Shedi loro toyi
Idi gbem gbem idi darosha
She say she want to bend bend bend with her silicon bombom
Incase you dey find me I commot for lagos I dey for London
All the blessings opor gan
She calm me down
She wan fight like johncena
Take you to Zanzibar
Iwo lon je karami wa lona
Shawty matter na polongo
Say na me she go follow go
From lagos to Toronto ah yeh morogo
Shawty matter na polongo oh oh oh
Say na me she go follow go oh oh
From lagos to Toronto ah yeh morogo
Shawty matter na polongo
Say na me she go follow go
From lagos to Toronto ah yeh morogo
Shawty matter na polongo oh oh oh
Say na me she go follow go oh oh
From lagos to Toronto ah yeh morogo

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence