LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Agility

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Notice say you want some ability
Abi you wanting agility
Different time and different space ah
Tu know que t'es sur mon radar
Know say I be OG
I di chop am like kilishi
Ah make I finish am like finidi
Steady we go roll till infinity
Till Infinity, bébé
Me no fit wait make you gimme some taste
Natural babe pas de silicon fake
Wetin you give me no fit complain
Complain no fit complain

Wanna go crazy, wanna go
Stand correct, denge pose
Go anywhere, wey you wanna go
Wey you Wana go
Wanna go crazy, wanna go
Stand correct, denge pose
Go anywhere, wey you wanna go
Wey you Wana go

Abili Abili Ability
Boy you know say you sabi the tin
Even me self I sabi the tin
Abitity Ayé Agility
Abili Abili Ability
Boy you know say you sabi the tin
Even me self I sabi the tin
Abitity Ayé Agility

Body correct, you know the baddest pretty fine face
Know you know, they never ever seen a fine babe
Carry go, you know me ride a different mileage
When you go my way
Body is tea, you wanna have a sip?
No need sugar, cause I'm always sweet
Infuse my love, make we blend so deep
Bébé make we blend so deep
Me no fit wait make you gimme some taste
Natural babe pas de silicon fake
Wetin you give me no fit complain
Complain, no fit complain

Wanna go crazy, wanna go
Stand correct, denge pose
Go anywhere, wey you wanna go
Wey you Wana go
Wanna go crazy, wanna go
Stand correct, denge pose
Go anywhere, wey you wanna go
Wey you Wana go

Abili Abili Ability
Boy you know say you sabi the tin
Even me self I sabi the tin
Abitity Ayé Agility
Abili Abili Ability
Boy you know say you sabi the tin
Even me self I sabi the tin
Abitity Ayé Agility

WRITERS

Samuel Uzoma Onyenucheya, Sabrina Ruth Wamba Kuegou, Emmanuel Aro Ayomikun

PUBLISHERS

Lyrics © Vydia, Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use