I fit tell you things wey don sup Ah
Rally in the morning in the night with my brothers
Remember the days when we sober
Hoping my life go fit better I swear down
I fit flash you back to my matters
One wey good And the rest wey no better
One more chance and I'm deffo gonna Rewrite
Ma so Òrò ti Koda Si ayemi
Omo, times ti mummy ma fun wa ni 150
And if I talk about the life that we live in you go cry
Pikin no fit complain if my daddy no Dey try
Economy ase ti e so why should we stop
Bad days are gone but I know moti ja gan
If you snitch oma gba Ibon
Ma so Òrò ti Koda Si ayemi
Omo, times ti mummy ma fun wa ni 150
Time to ama jeun aro ni 4
Times tama solve equation
Ejo wa ko Public school ti Pa ironu re
It's been so long so long so long