Letter to my lover, lover x 3
Too many thoughts on my mind
Manna wonder, manna ponder
Where you beauty come from oh my lover
I can be your gentle man I can be your Rasta
If you like to burn bush I can be a rizla
Manna wan put a ring pon your finger
And introduce you straight to my mama
You make me wanna jogodo x 3
Oh Girl you make my head dey swell oo
And you still make my head go mellow
You make me wan dey bragado x 3
Oh Girl you make my head dey swell oooo
You make feel things in my body and my soul
I wanna give you all my loving
Ife mi I wanna give you all my loving
Come and take all of my money and my gold
I wanna give you all my loving Ife mi Shey you go take all my loving
Cos I’m fresh and im clean and I’m sweet and I’m rich
I Wanna be your sugar, your maga,
As a jiggy boy girl me wanna be your jigga
Cos I’m fresh and im clean and I’m sweet and I’m rich
I Wanna be your sugar, your maga,
As a jiggy boy girl me wanna be your jigga
I ain’t looking for perfection baby girl
Hold my hand oh baby girl let’s ride
And Go on this journey with me
You make muted emotions come alive
I want to be with you girl all my life
For life my guy for life for life for life
You make a ghetto boy write a love song
Normally baby girl me dey giran
Normally baby girl I dey form King Kong
You make a ghetto boy write a love song
Normally baby girl me dey giran
Normally baby girl I dey form King Kong
Buh Ife yi po gan gan gan
Ife yi por gan normally baby girl k be giran
Buh ife yi por gan gan gan
You make a ghetto boy write a long song