I'm local but I'm foreign
I got a big ego that's a blessing
cnd una go buy the thing I'm selling
Cos even Kilimanjaro height no fit stop me
Ope oo we don't look like what we've been through
God crown me with this melody
He no fail me with him promises
So I shine over my enemies
God crown me with these melody
He no fail me with him promises
So I shine over my enemies
I no dey buga just wanna make this money
Many people dey wey dey para for me
But If God is for me who can be against me
They wanna end me like a holocaust
To ri kini why them want make me fall
To ri kini why them no want make I ball
Them try make me useless,
With no sense, common-sense
Ope oo we don't look like what we've been through
Ope oo we don't look like what we've been through
God crown me with this melody
He no fail me with him promises
So I shine over my enemies
They wanna end me like a holocaust
To ri kini why them want make me fall
To ri kini why them no want make I ball
They wanna end me like a holocaust
To ri kini why them want make me fall
To ri kini why them no want make I ball
Ope oo we don't look like what we've been through
I sure I been see am for dejavu
Call me worldwide nigerian
Saint kay, DSB (dope supa Boi)
Written by: Samson Nkemuka Nkemuka