LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

See No Evil

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yeah … saint kamikaze



It’s dope supa boi



King p….



Check…

Few years ago, I was a broke Nigga

Left my comfort zone enter street proper

It was real tough when I lost my papa

Even my real Gs then been leave me japa

Hmm… it’s crazy how the thing go

2 years straight I slept in the studio

With pain in my heart and no single show

I had to be a man so I took the blow

Real talk it ain’t funny mehn

The street out here really is a lions then

If you no smart my guy you go learn

For you to see chop baba you gotta earn

So what you bringing to the table

Ideas of cheap talks my brother why the level

If you don’t make money my guy you know the rest

So you gotta have a plan when you put the test

Wassup



Say na how e kon be you now

We pass the test

Every day all men dem dey flex

We see no evil that men do

(See no evil we see no evil that men do)

Never give another yawa

No come dey feel like the messiah

Na only God wey getti power

Na how e kon be you now

We pass the test

Every day all men dem dey flex

We see no evil that men do



You see the money chase

It’s not how smart you are but it’s God’s grace

So do your best my man to reach the next phase

There’s room for everyone there’s alot of space

A lot of space

And poverty is the enemy

So stop with the hate and stop all the bad energy

We all kings and queens and not enemies

So show love to all and feel the synergy

Big ups to all the man them

Big up to all the girls wey dey do things

Big ups to all the parents wey dey go out of their way to make sure them kids get the right things

All I’m saying is that I get it

I know it’s not easy no need for the pretending

Cos everything that has a start has an ending

So don’t stop my brother, keep pushing.





Say na how e kon be you now

We pass the test

Every day all men dem dey flex

We see no evil that men do

(See no evil we see no evil that men do)

Never give another yawa

No come dey feel like the messiah

Na only God wey getti power

Eyyy na how e kon be you now

We pass the test

Every day all men dem dey flex

We see no evil that men do



From the ground to the top spot

Everything done check and balance

Get knocked down but me get up

Me see no evil or no yawa

That’s why me sing holla x 6

Na Gods grace be the koko for the matter

Many blessings go dey flow like holy water

As e dey go round e go reach your place brother

Holla x 6

Eyes e done see, ear e don hear

Na only God dey run my matter

That’s why me no see the evil that men do



Say na how e kon be you now

We pass the test

Every day all men dem dey flex

We see no evil that men do

(See no evil we see no evil that men do)

Never give another yawa

No come dey feel like the messiah

Na only God wey getti power

Na how e kon be you now

We pass the test

Every day all men dem dey flex

We see no evil that men do





King p guy



Guy aii



Baba baba pounds

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity