fake relationship, I don’t want that p
all my energy, put it in my p
outside all my gees cause dem no the dream
in don dey move like thief, I don notice since
you no fit my sink my ship, no be titanic
I have been on streets, coal tar boy
I don dey move like Ragnar Lothbrok
if dem jones I go treat their fuck up
I no go gree for any body o
I don dey move like Ragnar Lothbrok
if dem jones I go treat their fuck up
I no go gree for any body o
if I lap their shores dem go believe
abobi give me pass make I proceed
baby face wey I get, e dey decive
na why the bannies dread pieces
I dey on maximum pressure
when we dey talk no tension
i no fit stress so I roll up my loud and smoke
call one kele way go show me love
fake relationship, I don’t want that p
all my energy, put it in my p
outside all my gees cause dem no the dream
in don dey move like thief, I don notice since
you no fit my sink my ship, no be titanic
I have been on streets, coal tar boy
I don dey move like Ragnar Lothbrok
if dem jones I go treat their fuck up
I no go gree for any body o
I don dey move like Ragnar Lothbrok
if dem jones I go treat their fuck up
I no go gree for any body o