i’ve seen so much i can’t die
chasing what i love i hold god
i swear i’ll make it just watch
my name on all of their tongues
i roll up to free my mind
from things out to take my life
most nights i sat and cried
a voice screamed abobi fight
my dreams i ask not denied
i’m a sinner so i always ask god
if i slip up make i no fall
abegi pity me and show me more love
i’m a sinner so i always ask god
if i slip up make i no fall
abegi pity me and show me more love
i swear you go feel all my melodies
chioma dey whine she want money
no be your own way dey do me
i stand strong with my bible o
your ikebe no fit tempt man
i no wan fall when i don blow
i no my self i too like woman
i pray to god make e cover me
i want to big be a somebody
i no wan end with e salary
na me go do make dem fire me
i roll up to free my mind
from things out to take my life
most nights i sat and cried
a voice screamed abobi fight
my dreams i ask not denied
i’m a sinner so i always ask god
if i slip up make i no fall
abegi pity me and show me more love
i’m a sinner so i always ask god
if i slip up make i no fall
abegi pity me and show me more love