LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Amazing Love

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Verse 1
Jesus Is the way, he's the truth and the life and my resting place,
He's my defender and my commando,
So the fight and vengeance is not my own,
And I can never ever lose because the Lord of host is on my ca a ase,
He's gone ahead to make my path so straight,
So, who be that madu wey want cross my lane,
Make una tell him say my father is the daddy wey dey pamper wey dey bless,
And when he ready face am e go red,
Because my daddy no go spare anybody wey go stress me,
He said he's gonna bless anybody wey go bless me,
He will opress anybody wey opress me,
And make me a blessing to the universe,
Thank you for making me, a beneficiary, of your grace and mercy you pamper me with...

Chorus
Love so great,
Love so kind,
Love so true,
Amazing Love. x4.

Verse 2
You embarrass me with your blessings,
Oh God of mercy,
Where everybody else is failing,
You're busy filling my basin,
I'm overflowing of plenty, I'm blazing, I'm sailing, no playing, your grace is embracing me,
What then do I say to these?
For if the Lord be for me,
No one can be against me lai lai,
And if the devil like make e run go sip fai fai,
Because it's written in the Bible that no weapon fashioned against me shall ever, ever prosper,
I'm more than a conqueror, yeah!
And e no matter wetin sup,
Me, I get God,
Wey dey show me love,
He no dey let me fall,
He took all my sorrow,
My dad no dey bobo,
Na him I go follow,
Cos na him be the koko...

Chorus
Love so great,
Love so kind,
Love so true,
Amazing Love. x4.

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language