Romeo and Juliet no be film trick
This one you see no be indian film
Change you see shebi na constant thing
But sometimes what you see can be deceiving
Your body gangan gan Koma ro oh
Your body gangan gan Koma ro oh
Your body gangan gan Koma ro oh
Ouuu yeh, Ehh i'm feeling good eh
Your body gangan gan Koma ro oh
Your body gangan gan Koma ro oh
Your body gangan gan Koma ro oh
Ouuu yeh, Ehh i'm feeling good eh
I go dance i go shake body yeh
Talon Korin korin you know
Sam kingpin Lomono lomono lomono yeh
Ouuu yeh, Ehh i'm feeling good yeh