LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Remember

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
BackBack then in early 90s tan ma s'ere l'abe igi
We dey roll tyre, throw counters, short drama
Tin ba korin oma'n part me
Memories memories of you,can't stop thinking about you
So i'm asking you

Do you remember, back then for Ewenla
We dey play with sand dey do papa and mama
Do you remember,many years back
We did everything together, i miss those days when we use to play

Suwe suwe, suwe suwe eh eh
Suwe suwe, suwe suwe suwe
Suwe suwe, suwe suwe eh eh
Suwe suwe, suwe suwe suwe

My Love for you never never stops
Even after una move to jos
I still wrote letters four times in a month
I'll still do it again just for you
Omode ana' oti d'omoge oti d'omoge
Ewo jumoke oti d'omoge oti d'omoge
I look at you i see fine lady
No be that baby wey i play
She don grow she don ripe

Do you remember, back then for Ewenla
We dey play with sand dey do papa and mama
Do you remember,many years back
We did everything together, i miss those days when we use to play

Suwe suwe, suwe suwe eh eh
Suwe suwe, suwe suwe suwe
Suwe suwe, suwe suwe eh eh
Suwe suwe, suwe suwe suwe

Shey you remember
Shey you remember
Shey you remember
Shey you remember
Shey you remember
Shey you remember
Shey you remember
Shey you remember

WRITERS

SAMUEL OLANIRAN

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual