LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

JET

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Won ni omo iko ni ko mo din don din
Advice full your mouth, you dey quick judge me
Tori o wo G shock, wo AMG yen, See quadri
Yawa go gas, If no rizzla from your backy touch me
Cos I Dey my Dey Dey, you no fit pressure me ki lo n to ju bobokubo
Asiko laye ma sha rere, Dem no dey catch latecomer, brother Jami lenu isokuso
The kain dreams wey I get
Ajepako wey dey fly danfo fe wa jet
Toro kobo ti n ba ri, ma send
Bi gbogbo ba semenkwe, lifestyle na less
The kain dreams wey I get
Ajepako wey dey fly danfo fe wa jet
Toro kobo ti n ba ri, ma send
Bi gbogbo ba semenkwe, lifestyle na less
If Jesus fit turn water to wine
Brother e no get anything wey no fit align
As a man na everyday matter go arise
Dem no dey tell person, you suppose don dey realize
I no go let them start to pursue me before I start to run
Pour petrol, the fire in me no go stop to burn
E get reason why me and hustle still dey burn
Tomorrow get success and na success e go born
Lai se pe mo se olohun
Oke Agba yen is a dandan
Won je ogunfe, mo fi itelorun je ponmo
Ohun tojuri mi o le sotan
Mi o le sotan
On God
If I whisper my dreams to Otedola ear, I swear e go forr
My guys tell me say my dreams too big, Chale no be my fault
The kain dreams wey I get
Ajepako wey dey fly danfo fe wa jet
Toro kobo ti n ba ri, ma send
Bi gbogbo ba semenkwe, lifestyle na less
The kain dreams wey I get
Ajepako wey dey fly danfo fe wa jet
Toro kobo ti n ba ri, ma send
Bi gbogbo ba semenkwe, lifestyle na less
Say you get, say you guide na for your pocket
At all at all, jabo si aza month end oo
Mi o forr Fola, I Dey keep am hundred
O sha le lowo Temi Temi, mo ti e oo

Igboro bi tafa oo
Dreams aghaowa
O n gbe ni iju ishaga
Food timetable na 101
O fe ri Camaro ra
E go set owo baba lowa
Chech tell me make I pull up
So mo korin, chase my billion dreams
By December, pull up in a two door
Owo ti ma gara, see my dreams valid

WRITERS

Anikwenze Valentine Echezona, Samad Abiola Salaudeen, Chechdaproducer

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music, AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use

From This Artist