Na the love wey you get for your Baby girl o
Blood of Jesus washing brighter More than Hypo
The Blessing everyday na Two by Two
Look back at the time when life gat No meaning
Even when my soul lost rhythm
You still be the one wey dey give Me that Feeling that Chilling
Pulling me from death to living
Now you give me song and imma Singing
With basket to disgrace the bucket O
Nobody fit do wetin you dey do
Cos you are more than what men Dey call ya
Who no Gree say you be God, Ode
Awesome God, Awesome God oo
Our God is an Awesome God ooo