When you open up your eyes, you will see the glory
Standing tall like building wey get many storey
Lord, you shine your light on me
Now everyday I'm living for your glory
Voices in my head telling me I wouldn't win
Speaking peace to my storm
Saying "HAKUNAMATATA MY TATA"
I'm flying everywhere causing change
People wey sabi me for my legediz
When they see me pull up in my Range o
I'm flying everywhere causing change
Cos you told me "HAKUNAMATATA MY TATA" eh
Baba take all the glory o
Thanks to Jesus for the connect o
It is a spiritual connect o
Shout hallelujah if you're feeling this o
Holy Spirit You be confirm o
In my life You be confirm o
You see this my life be correct
Too much commas the money dey reflect
Think of me failing forget
We cannot disconnect! Abeg!
Welcome challenges I'm bigger
To all your problems I'm the answer
Grace is the money I spend
Heavenly currency, if I no spend God dey vex
Cos now things don change,
I'm flying everywhere causing change
Say they be feeling the vibe
I'm not your regular guy, NO
Things don change I'm flying everywhere
Oh Lord I'm giving You praise
Baba take all the glory o
Thanks to Jesus for the connect o
It is a spiritual connect o
Shout hallelujah if you're feeling this o
Holy Spirit You be confirm o
In my life You be confirm o
For His blessings upon us
Above the mountains to sing praises
Thanks for Your life You have given us
Take all the praise You deserve it all
Holy of holies You are holy o
Baba take all the glory o
Thanks to Jesus for the connect o
It is a spiritual connect o
Shout hallelujah if you're feeling this o
Holy Spirit You be confirm o
In my life You be confirm o
Baba take all the glory o
Thanks to Jesus for the connect o
It is a spiritual connect o
Shout hallelujah if you're feeling this o
Holy Spirit You be confirm o
In my life You be confirm o