Some kind things no dey bother me
Like when the fake ones dem brother me
They act good vibes in front of me
But behind my back they slaughter me
I no Dey ask tailor for my shoe size
Or kill myself for a good life
It's better to burn than fade out of God's sight
Make nothing do the energy
cs long as I put these truth in Melody
Till the day wey e go sup
Till the day wey e go sup
cs a black gee wey come from trench town
Mama tell us say devil get white gown
God's time no be clock wey dey church
Keep it on a low Zero fugazi
Put your bad habits for your blue jeans
These are the things wey dey drive me
The reason wey I no Dey fall sick
Till the day wey e go sup
Till the day wey e go sup