Whine for me girl just dey whine am
Dey for you girl no get why na
Kilode omoge no go dey whine me
Money dey folake all of them na them dey find me
Baby ku kulu down no dey form boss cus me no get time
Uruguay everyday holiday make you no go try me
Sheh your mind dey for me
Cus Me no get time to waste
Sheh your mind dey for me
Cus me no get time to waste
How amma prove this loving
Gangster love all I can give
No turn my head to play ground no no
No go dey do yanga cus me dey fall for you you
No turn my head to play ground no no
Baby no dey do yanga cus me dey fall for you you
Whine for me girl just dey whine am
Dey for you girl no get why na
Whine for me girl just dey whine am
Dey for you girl no get why na
I try to be nice all the time
You dey fear heartbreake abi you no want
Open up make I know abi you dey form
Sheh you dey see I no too like talk
All of your friends dem dey jealous you
No go follow them dem dey deceive you
I go treat you nice go dey credit you
If e dey your mind why the attitude
No turn my head to play ground no no
No go dey do yanga cus me dey fall for you you
No turn my head to play ground no no
Baby no dey do yanga cus me dey fall for you you
Sheh your mind dey for me
Cus Me no get time to waste