The journey of life! E be a market place
Me and you are living in grace
No be about colour or your race
You no go leave another man down
E go better, better pass today ye ye ye
Abi you be black man, white man, yellow man or colour riot
Ma ma na sikoko ghe etede
The perfect love no be agabagebe love
(Eh! Skende ripoko ripaka ripeke ripoko
Eh! No be agabagebe love oh, love oh, love oh, love oh)
Jealousy no go de, you no go vex say another man prosper
We are one... Eh eh eh... Whoa oh lei... Original bad habit eoh
Abi you be black man, white man, yellow man or colour riot
Ma ma na sikoko ghe etede
The perfect love no be agabagebe love
Eh ei... When your neighbor don hammer
No do gra gra no brother man wait (Ye ye)
You suppose pray for me as I pray for you...
(Eh! Skende ripoko ripaka ripeke ripoko
Oya wait wonder... On God... Ye ye sebete!...