LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

INFO

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I just wanna live my life
Steady chilling with my guys
Shey you wan know, where I come From, matter long o
You fit check my files
Aiiii
I no get one minute if you wanna Talk you go pay my money
Yaa haa
And I can't reason it, me I no dey Play when it come to money
Love the way you're walking but You're holding out on me
I cannot control this vexing Burning inside me
You no go wan see, the thing I fit Be, you know the consequences When you feed me
Now I'm woken and I'm searching For money
Who the manchi
Wey day whine street
Shey you wan see
How e wan be
Make I give you info
Who the manchi
Wey day whine street
Shey you wan see
How e wan be
Aiii make I give you info
Make I give you info
Aiii make I give you info
Said I been waiting, waiting wah Yah gwan doo
You no fit whine me brother man, Man no be mumu
And if you try me try me I go Reason you
All of Una
So my nigga don't whine me o
Nigga don't play don't try me o
Jowo baby ma lo whine me o
Be like say the jazz don catch me o
Aiiii
This maga wey I see
E be like say him jazz come dey Cast my P
Na so I reason my gee, kak up load Up, fighting
Who the manchi
Wey day whine street
Shey you wan see
How e wan be
make I give you info
Who the manchi
Wey day whine street
Shey you wan see
How e wan be
Aiii make I give you info
Who the manchi
Wey day whine street
Shey you wan see
How e wan be
HOW E WAN BE, HOW E WAN BE
Make I give you info
Who the manchi
Wey day whine street
Shey you wan see
How e wan be
HOW E WAN BE, HOW E WAN BE
Aiii make I give you info

WRITERS

Godswill Kalu

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Race and ethnicity