I get boys wey dey too para
And to the boys I be don dada
All my fans dem go go far
This dance you dey dance my bebe
If them follow me drag fun won legbe
As long as street them dey feel my rhythm
Too pricey to be that cheap
Give me loud I give you Rizz
Baby that's just all I neee
Cos this girl dey make me manya oo
And all my guys them want ri wire oo
Confusion go make them para ooo oo
Another dimension you go tire ooo