Have been thinking about you all day
Have been thinking about you all night
I say make I let you know (yeah)
Say this feeling that I’m feeling
I like the way I’m feeling now
Dance to the base and Rhythm now
From the sunrise to the sunset
See my baby fine nobody compare
She be number one nobody come first
Heading to your house to see your father
We go Chop egusi chop ofada
Would last Forever (yeah)
Would last forever (yeah )
Would last Forever (yeah)
Would last forever (yeah )
The love wey you give me O toFun mi
Let me be your master ko ko Fun mi
Girl This your backside ko Fun mi
KidNap my heart like a terrorist
This kind of love I never see
If I Dey sick be my medicine (you be my medicine)
Girl you make feel alright
Do this till the mornin light
Say make we wine and dine
Would last Forever (yeah)
Would last forever (yeah )
Would last Forever (yeah)
Would last forever (yeah )
Have seen girls come and go
But none of dem be like you
But Girl Me I no go fight you
She said thing so sweet ,say it’s sweeter than honey ,she call me honey ,she cumming on me
6 to 6 like say na fasting
we gumming body (yeah yeah yeah yeah )
Would last Forever (yeah)
Would last forever (yeah )
Would last Forever (yeah)
Would last forever (yeah )