LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Abegi

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Tosan Beats
Jor jor jor jor
Jor oh
Iced Tee

Sdee on the mic
F baby
Sdee on the mic
F baby

You know what it is

Abegi Abegi Abegi oh
Abegi Abeg oh
Abegi Abeg Abegi oh
Abegi Abeg oh

Jor jor jor jor
Jor oh
Jor jor jor jor
Jor oh

Jor jor jor jor
Jor oh
Jor jor jor jor
Jor joh

Ako mi ti poju
Swag too tight
So fresh so clean
People dey wonder

Na baba God do am
From grass to grace
When i pull up
To the club At 11:45

I enter the place
Like a big boy
Suddenly
Say wetin

Mgbono felele
Cos I got fast money
No wonder my guy
Move from mushin to mohits

The king of the zanga
Shout Hallelujah
Sip some shepe
I be party rider

Cos, aye pogan
For Lagos party
Na only shayo
Fit cure my craze

I got originality
I'm a girl pleaser
Bring your girl close
I might just eat her, Benita

Cos she know
I'm the koko
On the dance floor
I drive them loco

Abegi Abegi Abegi oh
Abegi Abeg oh
Abegi Abeg Abegi oh
Abegi Abeg oh

Jor jor jor jor
Jor oh
Jor jor jor jor
Jor oh

Jor jor jor jor
Jor oh
Jor jor jor jor
Jor joh

When I show
Them shout
Up NEPA
The instrumental

Make them kolo mental
I'm a party rider lighter
I can light up
Nigeria here to America

Pilot fighter
Mgbono fele hot
I'm hot and you not
Kini big deal

Don't stress it
Got a nice kondo
For the girls' lesson
Blessing

Shobedobedo
What will you do
With free madness
In my head

Takes a Superstar
To blame it
On the alomo
Won bere

Ta lon bere
My flows
With a mask
Get scary

Jungle don mature
That's part of nature
This from my head
Is a lecture

Learn from your
Pastor's scriptures
When the party don start
Kill yourself by yourself
Till you peff

Abegi Abegi Abegi oh
Abegi Abeg oh
Abegi Abeg Abegi oh
Abegi Abeg oh

Jor jor jor jor
Jor oh
Jor jor jor jor
Jor oh

Jor jor jor jor
Jor oh
Jor jor jor jor
Jor joh

Jor jor jor
Bo shen wan be yen
Awon girls so pe
Tosin, kilon se le ni be yen

Shayo plenty
Cos nobody be butty
Eyes open now
Cos eh ti mu oti

Hennessy
Champagne
That one
Na sure thing

Ma se bu ran le
Ko ma lo
Je gbati
Ko mu ran le

Jeka lo
Si party
Ma lo ja
Sori sori BRT

Sdee, Iced Tee
Bad boys
To the bone
See them haters

Never leave us alone
Them feeling ozone
With the smell
Of my cologne

To the beat
Stand up
On your feet
Feel the heat

1 2 stepping cracking
I'm out to the streets
The bottles in the club
Me double up

Moonwalker
Higher than skyscrapers
Press hold
Then i'm higher than my aim

Abegi Abegi Abegi oh
Abegi Abeg oh
Abegi Abeg Abegi oh
Abegi Abeg oh

Jor jor jor jor
Jor oh
Jor jor jor jor
Jor oh

Jor jor jor jor
Jor oh
Jor jor jor jor
Jor oh

Abegi Abegi Abegi oh
Abegi Abeg oh
Abegi Abeg Abegi oh
Abegi Abeg oh

Jor jor jor jor
Jor oh
Jor jor jor jor
Jor oh

Jor jor jor jor
Jor oh
Jor jor jor jor
Jor joh

That's what it is
Tosan beats make you
Feel go right
Iced Tee, I got your back homie

Sdee on the mic
Make you
Kolo mental
This is to the

Centre of Nigeria
And everybody
Feeling it
This is to one love

PUBLISHERS

Lyrics © TUNECORE INC, TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence