LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Agbada

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Tell them to let me
Enjoy my sweat o
Who God don bless
None fit oppress o
Make dem let me celebrate my wealth o
Make dem calm down
Make I no Dey stress o

cgbada no be brocade Omo
So make you calm down
If ikebe no Dey corporate Omo
Then better change your style

Tell them to let me
Enjoy my sweat o
Who God don bless
None fit oppress o
Make dem let me celebrate my wealth o
Make dem calm down
Make I no Dey stress o
(Chorus)
cgbada no be brocade Omo
So make you calm down
If ikebe no Dey corporate Omo
Then better change your style (X2)

Say make you change your style (X3)

Verse 2
Everything wey I do
Dem go eye me
Every Likkle man
Dem wanna try me
Dey no like to see me
When I'm shining
Them hate to see me dance and vibing
Oluwa gimme joy
Oluwa make me number one
When you wan make me number nothing
Oluwa see my heart
Oluwa see my hard work
So e gimme breakthrough
But we move...
Heart break and all
We go move sha
Whatever thing go come
We subdue sha
Because man no be God
We go groove shaa


Tell them to let me
Enjoy my sweat o
Who God don bless
None fit oppress o
Make dem let me celebrate my wealth o
Make dem calm down
Make I no Dey stress o

cgbada no be brocade Omo
So make you calm down
If ikebe no Dey corporate Omo
Then better change your style

Say make you change your style
Say make you change your style
Say make you change your style
Say make you change your style

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion