LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Brazilian Love

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
CHURCH BOY WITH A BADMAN THINKING.

Don't get it twisted baby it's Sean Khemy.

Oh my sweetie Angelina.
If loving you is a sin, I go like to be a sinner.
When I wake up in the morning make I have you as lunch and dinner.
And if you sick omalicha, I go like to be your healer.
Because nah your love baby e dey make me dey misbehave.

You give me Brazilian Love.
No bi Nigerian Love.
This Kind of love nah Brazilian Love.
Now e dey make me dey misbehave.

Kpo kpo ti kpa kpa.
You dey knack my head, kpo kpo ti kpa kpa, ewo.
Nata wu kpa kpa.
You dey knack my head, kpo kpo ti kpa kpa, ewo.

Kpo kpo ti kpa kpa.
You dey knack my head, kpo kpo ti kpa kpa, ewo.
Nata wu kpa kpa.
You dey knack my head, kpo kpo ti kpa kpa, ewo.

I no go lie baby, I fit to kill for you.
If na money wey you want, I go rob world bank for you.
As you see me baby, I no fit deceive you.
Anything wey you want girl, I go buy am for you.

You give me Brazilian Love.
No bi Nigerian Love.
This Kind of love nah Brazilian Love.
Now e dey make me dey misbehave.

Kpo kpo ti kpa kpa.
You dey knack my head, kpo kpo ti kpa kpa, ewo.
Nata wu kpa kpa.
You dey knack my head, kpo kpo ti kpa kpa, ewo.

Kpo kpo ti kpa kpa.
You dey knack my head, kpo kpo ti kpa kpa, ewo.
Nata wu kpa kpa.
You dey knack my head, kpo kpo ti kpa kpa, ewo.

Makachukwu baby I wanna lick you like tom tom.
With the smile on your face, shey you want to bam bam.
Abeg open up baby me wan to come come.
Skin to skin baby we no go use any condom.
Maka nwoke bukwa tam tam.

Kpo kpo ti kpa kpa.
You dey knack my head, kpo kpo ti kpa kpa, ewo.
Nata wu kpa kpa.
You dey knack my head, kpo kpo ti kpa kpa, ewo.

Kpo kpo ti kpa kpa.
You dey knack my head, kpo kpo ti kpa kpa, ewo.
Nata wu kpa kpa.
You dey knack my head, kpo kpo ti kpa kpa, ewo.

Don't get it twisted baby it's Sean Khemy

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence