I say I be Osu Boy (Bardiiin)
Aaaahh aaahhh aaahhh ahhh
The whole place lock off again as we don arrive
We dey thank God for life
Right now Henessey and good weed wey dey ina mi mind
Too much pressure for life but tonight we put that behind
We dey vibe with the music Mr DJ put it on rewind
My phone just fall on the ground but I no dey mind cos
From the night time till the morning
From the night time till the morning
Tonight mi come fi fun and
I no go make nothing mash up the mood weh mi ina
Sexy girl dirty dance for me now
The type ah clothes weh you pull up ina
Go make you go make pikin for me now
Odo yewu you know say you dey be oh
Make you just dey wine for me oh
After you go chop my money oh