Anytime I'm with you I don't need anybody
Cause you're my chargie uh
Anytime I'm with you I don't need anybody
E w'ele toh bad (Ogbona oh)
Me and you for life (Ogbona oh)
E w'ele e bad (Ogbona oh)
Me and you for life (Ogbona oh)
Na you dey burst my skelele o (My chargie)
Baby odo I no go play you like felele o (My chargie)
Why e be sey na you dey blow me wellelle o
See your body dey high me
Like smoke from elele o (My chargie)
Ay my chargie (My chargie)
Anytime I'm with you I don't need anybody
Cause you're my chargie (My chargie) uh
Anytime I'm with you I don't need anybody
E w'ele toh bad (Ogbona oh)
Me and you for life (Ogbona oh)
E w'ele e bad (Ogbona oh)
Me and you for life (Ogbona oh)
Omo we no go send dem there
I no go play you ten ten ten ten ten ten laiye laiye
I love the things you do to me
Girl you dey burst my head no be lie
Ay my chargie (My chargie)
Anytime I'm with you I don't need anybody
Cause you're my chargie (My chargie) uh
Anytime I'm with you I don't need anybody
Gbedu ti de de de de de de
Oro ife to de de de de de de
Tizzle lo se se se se se se
Gbedu ti de de de de de de
Oro ife to de de de de de de
Tizzle lo se se se se se se