LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Dé Mo Lo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Eh
I Say Dem Carry Matter
Oh My Matter For There Dada
Holy Father, Send Down Fire
Bless My Mother Bless My Father
Make Dem See Me Prosper Laye
Oh Wo Wo Wo
Say Make Dem See Me Prosper Ha ah ha
Eh Laye Eh He Eh

Inna Me I see Matter I no Dey Bother
I No Dey Reason and I No Dey Kana
I No Dey Para Peru Para
Wetin Eye Don See, E No Easy
Laye No Shi Shi
Ki Omo Eru To D`Oba
De Bi Ti Mo De Ti Mo Tun Gba cde
Ori Loba Min Shey
Blessings Come My Way
Blessings Come My Way Ehh

(Oya)
Iwo Sha Ma De Mon Lor
De Mon Lor, De Mon Lor
De Mon Lor Omo Ope
Sha Ma De Mon Lor, De Mon Lor
De Mon Lor
De Mon Lor Omo Ope
Sha Ma De Mon Lor, De Mon Lor
De Mon Lor De Mon Lor

Sha Ma De Mon Lor, De Mon Lor
De Mon Lor


Na One Lifee Dey
Lale Friday Lale Saturday
Ti Mio Ba Sun le
No Go Cross My Lane
If You Price You Pay
Shori Pe Mon De Mon Lor
De Mon Lor De Mon Lor
De Mon Lor De Mon Lor
De Mon Lor De Mon Lor

Sha Ma De Mon Lor, De Mon Lor
De Mon Lor


Ha ha Eeh
Rember Say Man No Be God
Life Na Turn By Turn
Toba Leti Koma Gbo
So Ma Shey Gbe Okan Leyan Kan

Nowadays People Don Dey Change oo
Try To Dey Your Lane ooo
(Try To Dey Your Lane)
No Look Uche Face ooo Uh Yeah
Steady Make Your Ego Uh Yeah

Bika Gbabi Ka Gbabi
The Way My Mama Dey Hustle For Money o
cs Omo Ogbon Moya Taji We No Dey Get cnytime
Make Dem No Use Me Laugh Na The Koko (Koko)
Tomorrow Go Be Me I Dont Know
(Me I Dont Know)
Na Who Go Help Me I go Follow (follow)
EveryBody Knows Pe Owo Ni Koko (Owo Ni Koko)

Inna Me I see Matter I no Dey Bother
I No Dey Reason and I No Dey Kana
I No Dey Para Peru Para
Wetin Eye Don See, E No Easy
Laye No Shi Shi
Ki Omo Eru To D`Oba
De Bi Ti Mo De Ti Mo Tun Gba cde
Ori Loba Min Shey
Blessings Come My Way
Blessings Come My Way Ehh

(Oya)
Iwo Sha Ma De Mon Lor
De Mon Lor, De Mon Lor
De Mon Lor Omo Ope
Sha Ma De Mon Lor, De Mon Lor
De Mon Lor
De Mon Lor Omo Ope
Sha Ma De Mon Lor, De Mon Lor
De Mon Lor De Mon Lor

Sha Ma De Mon Lor, De Mon Lor
De Mon Lor.........
..............

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other