LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Moreover

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
#INTRO
Hey make it sane chips

Put on your dancing shoes
Baby show me what you can do

Put on your dancing shoes
Baby show me what you can do
Insane dey here so

#VERSE
You're my type
Stuck with you for life
cnd I've decided
I want you by my side
Cause everything you do me
E be like say you cast incantation
But you comot my frustration
This kind joy me I no know

#CHORUS
No send what them yan you outside oh
Moreover I'm in love
cs long as I dey for your side oh
Moreover I'm in love
Make I be your maga make you chop my money
Moreover I'm in love
Moreover I'm in love
Moreover I'm in love

#VERSE
She like to maneuver
Moreover I'm in love with you
Plenty vex wey go full bad belle oh
Cause there's nothing compared to you
My baby
Ewo Chi mo
My Money
Harmony oh
You give me peace and harmony oh
There is something in your mini mini
Wana wana wey come dey put me for Kasala
Be like I don lose my manners
First time I see you e shock me like barb wire
Girl o don fall yakata
Come to my room make I chop your abacha
Girl you Dey make my head to dey catch fire
I must quench am down with pure water
Ókwa I n'aghota

#CHORUS
No send what them yan you outside oh
Moreover I'm in love
cs long as I dey for your side oh
Moreover I'm in love
Make I be your maga make you chop my money
Moreover I'm in love
Moreover I'm in love
Moreover I'm in love

#VERSE
More oh Moreover
Don't go come closer
Come hop in my Range Rover
Oh let me put you in the mood

Moreover I'm in love
I no mind if them insult
Na them get their mouth
Come make we clear all their doubt
Their doubt oh

You're my type
Stuck with you for life
cnd I've decided
I want you by my side
Cause everything you do me
E be like say you cast incantation
But you comot my frustration
This kind joy me I no know

#CHORUS
No send what them yan you outside oh
Moreover I'm in love
cs long as I dey for your side oh
Moreover I'm in love
Make I be your maga make you chop my money
Moreover I'm in love
Moreover I'm in love
Moreover I'm in love

#OUTRO
Eh
Moreover
Moreover
More oh

Put on your dancing shoes
Baby show me what you can do

Put on your dancing shoes
Baby show me what you can do

WRITERS

UDOKA OKU, CHIBUIKE CHIDERA OKU

PUBLISHERS

Lyrics © Vydia, Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None