You can call me selfmade omo ologo
You'll never see me there
Na who dey there go know wetin sup for there
Ogun laye kodesi fun omo ole
I dey bear pain pass alaboyun ton robi
All this time I dey talk komaseni to mor mi
Without you allah I be nothing
Without you allah I be nothing
Without you allah I be nothing
Without you allah I be nothing
Shey you know say na one life
Got a lot of things on my mind
Got a lot of things on my mind
Every day I count my blessings
Make nothing no stress me
Allhamdulilai for the days I get plenty
Eyes don see plenty plenty
Paid all my price and I'm ready lati fisi
I dey hustle dem no see me
Make I comot for trenches
I don use salt use am drink garri
Temi yemi if i dey play sporty
Keep on grinding till the day toma kanmi