LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Oloyin

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Everyday Na holiday so me I no Dey wan stress nobody
Bad energy go far away make I live my life abegi no dull me
I know you sabi dance so I go give you space give you chance oshey
Rock your body all night
Jaye ori mi Ye
Na wa for you I get doe
So all I wanna do is make you touch your toes
Jupa for the boy make we let them know
I really want more like take off your clothes (2X)

oloyin (oloyin olata)
Oloyin (oloyin olata)
Oloyin (oloyin olata)
Oloyin (oloyin olata)

I’m feeling used
You got me in the mood
Your body good I’m deeply into you
Don’t wanna take buy I just can’t refuse
You sweet like gin and juice
I’ll play just by your rules wowowowowo

oloyin (oloyin olata)
Oloyin (oloyin olata)
Oloyin (oloyin olata)
Oloyin (oloyin olata)

oloyin (oloyin olata)
Oloyin (oloyin olata)
Oloyin (oloyin olata)
Oloyin (oloyin olata)

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Substance Use