I just wanna pull up in my rari in Malawi
I just want to go to ice box with my homies
I just wanna get a mansion in Miami
And when I get everything make I still see my mummy (Iya ni wura)
If I know pick your call o
If I know pick your call o oo
I no sure say I fit love up again
After money na still money again
If I no get omo nobody go dey
Malogo shana pelu latest benz mi
And you said you love me kama sere lori bed ni
Mode so fun e pemi o se mo pe ko ko si
Now you see me for street con dey kneel
many things wey don do me
O lomokan timo like oruko ee ni Jumi
Omoyen fofunmi gan but oti fuck up o
But as omo ope emi ti lock up o
Kosi bo she fe buru to awon temi ma turn up o
Oti ye e kin lowo totun long gan
Awon kan para won sope mo proud gan
But kokan mi awa ogbese ranwon
I just wanna pull up in my rari in Malawi
I just want to go to ice box with my homies
I just wanna get a mansion in Miami
And when I get everything make I still see my mummy (Iya ni wura)
If I know pick your call o
If I know pick your call o